About & Social

⤐ 9jachasE Social:




Email: Info@9jachase.com.ng
Tel: +2348100504696, +2348100504696

See Our Official Admins


Total Pageviews

[Music] Tizzyblinks - i dey

By: GbedupromoIn: , Date: 4 Jan 2022 Add Comment


 The young Talented Ojo Fast rising artiste,(Tizzy Blinks), after a long time release as they Await his Fire EP for the year, he decided to welcome his fams to 2022 with an Exclusive Hit Single,

 a bonus Track from the EP ,

Tittled (I DEY) Produced by Him. Under the Management Of Lamber Nation Entainment Team. follow @tizzyblinksos.

DOWNLOAD

DOWNLOAD MP3

DOWNLOAD HERE

TIZZYBLINKS - I DEY (LYRICS)


INTRO:


EEHOOOOOOAHHHH BABA DEY FOR ME


WISEST 


VERSE 1:


No be everything wey dey shine my brother be Gold

You have to think and you have to let things go oo yehhhh

Stay on track and follow who sabi the road, no follow solo.


PRE CHORUS:


Say if them like make dem fire katapot

I DEY

Make dem shut there shot

I DEY

God go still de bless the boy e yh

I DEY 

Even if them beat there Drum oh ooo

I DEY


CHORUS:


One Time For the Man them

I DEY                                           (WUTANA WUTANA WUTANA E, TOUCH E MY HEARTH OO EH)

Two time for the people wey sabi what de do

I DEY 

One time for the man them 

I DEY                                           (Them want to hold my hands , I focus on life I swear i no rush, I no pause)

Three time for the people wey de carry shoulder up.


VERSE 2:


This not the End of the road for us you know e yh

When monkey de work baboon go carry go ooo

Base on belive i step up my game i pray make i no loss

If them like make dem jealous me yhh


PRE CHORUS:


Say if them like make dem fire katapot

I DEY

Make dem shut there shot

I DEY

God go still de bless the boy e yh

I DEY 

Even if them beat there Drum oh ooo

I DEY


CHORUS:


One Time For the Man them

I DEY                                           (WUTANA WUTANA WUTANA E, TOUCH E MY HEARTH OO EH)

Two time for the people wey sabi what de do

I DEY 

One time for the man them 

I DEY                                           (Them want to hold my hands , I focus on life I swear i no rush, I no pause)

Three time for the people wey de carry shoulder up.


BRIDGE:


EEHOOOOOOAHHHH BABA DEY FOR ME   


DJ SMASHHH EHEHEH


OUTRO:


One Time For the Man them                      

Two time for the people wey sabi what de do

One time for the man them                                   

Three time for the people wey de carry shoulder up.


TIZZY BLINKS AGAIN O




MIDDLE MIDDLEADS

We appreciate you for reading this post, but we think it will be better you like our facebook fanpage and also follow us on twitter to get latest updates.

Are you an artiste? Do you want your music to go viral and reach a large number of audience? Promote your music on 9JACHASE by clicking here. You can also advertise your product or brand by clicking here.

0 Response to "[Music] Tizzyblinks - i dey"

9jachasE ©2017. Powered by Blogger.

Popular Posts

Search This Blog

Pages

PROMOTION

YOU WELCOME TO 9jafited
Call for PROMOTION OR WHATSAPP ; 08100504696

Blog Archive

Search This Blog

Search This Blog


Copyright © 2015 - 2017 Gistfans | Designed with by Mr_Rocklife

Advertisement

Main Ad

Categories

SUBSCRIBE TO OUR POST

Subscribe With Us!
Why should I subscribe?
  • ✔
    For Latest Free Browsing Tweaks
  • ✔
    Android & PC Tutorials
  • ✔
    Tech News & HOW TOs
  • ✔
    All Straight into your → INBOX
Safe With Us | Privacy Policy

Recent Posts

Popular Posts